B. D’OR (feat. Wizkid)
Burna BoyOmo guy wetin dey sup
Wetin dey sup
One money
Two money
Three. E don kpenkelemes
Chorus
kpenkelemes,
come dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be boss, I be actor
So them for give me ballon d’or
Oya come take a picture
Rora yo ayo n kpa iyan
Oya follow my instructions
Won nle mi bo x6
Verse 1
kpenkelemes
come dey smoke cannabis
Doctor say make I pop one of this
Make me fly like say i’m Aladin
Come bring some kind melodies
Omo Messi self no do pass like this
So many things inside of my jeans
I swear down e be things e be things
Chorus
kpenkelemes,
come dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be boss, I be actor
So them for give me ballon d’or
Oya come take a picture
Rora yo ayo n kpa iyan
Oya follow my instructions
Wizkid verse
Oh Lord of mercy
I dey with one wey dey call me messi
I dey for shitta she go fly come check me
I neva see person wey fi money impress me
All of the things she dey do she dey test me
I dey with kele wey for back i dey pressing
The one i carry come don dey suspect me
She call me small body big engine
On my number shes calling all
Anytime wey she wan give me loving ah
And Like flat tire me go pump it up
And every other day na she dey turn me on
Say I still dey make her come the more
As soon as we dey reach house we dey kponkriyon
Walahi i forget say her guy dey for jersey
Omo omo mo ti kpenkelemes o
Chorus
kpenkelemes,
come dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be boss, I be actor
So them for give me ballon d’or
Oya come take a picture
Rora yo ayo n kpa iyan
Oya follow my instructions
Won nle mi bo x12